fbpx
Lyrics

Lyrics: MUSIGA High School (Imagine) by Kula

You know it’s Timmy on the …
[Intro] Yeah!!
Kula
Boi Wei Paa

[Verse 1] Sometimes I dey imagine
Like if MUSIGA be SS
The way boys go dey hide from the lecturers
Den one day paa
Amakye Dede go fit bore
Line highlife artistes den lash them.
Wey every Saturday, entertainment dey
Dem go gbele the Dome den make we tear jams.
Wendy Shay den Feli dems go be dem girls wey dey rush pass
So dem no go love dance
DopeNation go look sharp
Dem go start dey make plans cos dem know say ebi 1Chance
Kweerr, there u go see Patapaa dey boogie plus fresh chicks
The way he go take fans
LaMême Gang be the boys wey go dawg chicks
Dem go tear circle
Do some boogie battle.
The tree under for the Banquet hall ein body
Be the place Samini go chock chicks for
Efya, Adina, Eazzy, Raquel den Cina Soul go make the jams go bee pass
Cos if DJ Black drop the sound naa
They den Sista Afia go start dey shake ass
Kwesi Arthur, Eugene, KiDi, Tulenkey den Yaa Pono dems no go loose guard.
Medikal go dey the wall ein body
1 – 2 – 3.
Quench the light, den the boys charge

[Hook] Heeeyyy, Jams dey bee. Jams dey bee
Oh Chale, I no dey see, I no dey see
The fresh girls dey that side, make we go mia
But if yawa gbɛɛ, you for look sharp je mi
Some one girl bi dieer, I mia wey I pull
Ei, Serious?
Why? U figa say I dey fool??
Imagine say this thing be SS
You are welcome to MUSIGA High School

[Verse 2] Imagine say Obour be school prefect
Bessa be Vice
Dela Hayes, Girls Prefect.
Oheneba Kissi, Compound Overseer
Deborah be Secretary
Okyeame Kwame, D-Hall Prefect.
In every school, head master be the boss
So who be wonna Headie???
GrandPa Reggie Rock!!
You loose guard, dem go seize your phone
Wuabɔ Loss
You no dey go class?
Dem go lash your buttocks.
Like-joke like-joke, we go go D-Hall,
Kofi Mole go bore say he go whip Kurl Songz??
Trigmatic, Edem den Stonebwoy dey chop waa
Dem go carry bucket go D-Hall
We no fit go to Bloom Bar den go chill
After Lights Out dem go tear Roll Call
Kwaw Kese go fit punish dem first years wey dey rush
Wey figa say dem dey tear hardcore
Imagine say Wanlov dey ron Kaakie.
Imagine, every 2 weeks, we dey weed
Imagine say wonna Headie ein head trɔ,
No speaking of Vernacular, you no go fit rap Twi.
So every Sunday Church Service, KODA dey sing.
R2bees polish demma walabi wey e dey bling.
Dem first years wey dey rush
If Senior ShattaWale catch you,
You go see!!
But, academically we go be the best
We be decent.
The girls no go dress show breast.
Science and Maths quiz, debiaa we chop 1st
Sake of wonna Lecturers be the best!
Mwaaii.

[Hook] Heeeyyy, Jams dey bee. Jams dey bee
Oh Chale, I no dey see, I no dey see
Imagine say this thing be SS
You are welcome to MUSIGA High School
The fresh girls dey that side, make we go mia
But if yawa gbɛɛ, you for look sharp je mi
Imagine say this thing be SS
You are welcome to MUSIGA High School
Some one girl bi dieer, I mia wey I pull
Ei, Serious?
Why? U figa say I dey fool??
Imagine say this thing be SS
You are welcome to MUSIGA High School

[Outro] Hahahahaha
Hey
Seniors nu mu bi dier
Yerr. Senior Sarkodie like this
Debiaa ɔnam town
You no go see am for school seff
Hahahaha
Ei. Joey B & Pappy Kojo – Day Students
Senior Guru. Senior Guru!
Please Housefather Rex Omar is looking for you
huh
Yes! He said …
He said he saw you in town

Ghana Music

Premiere online Mag for daily coverage of Latest Ghanaian music videos, news, reviews, biographies, interviews, photos & more! Download/stream new songs.

Related Articles

Leave a Reply

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.

2024 Week 12: Ghana Music Top 10 Countdown