fbpx
Lyrics

Lyrics: Tomorrow (Attitude Riddim) by Stonebwoy


[Intro] Ei ei ei yeeiiii
Arrrrrrrrrbwoy, BHIM
Another real life story (yeah)

[Verse 1] Hustling from Chorkor to Mamprobi
From Ashaiman to Kotobaabi
We dey burn under the sun but still give Jah Jah the glory
Well then then then
Sometimes e be dog chain I dey carry
Meat pie wura I dey rush I dey hurry
Dada ba for where e be like sey kayayo I go marry (anyway)
Weytin be my own
Am not in this alone
Because somebody e dey sweat for the air condition e be loan he dey owe

[Hook] Sɛ me de mi ti bo bom na sɛ one day miyɛ yie a
Na sɛ one day miyɛ yie a
Wan na mɛdɔ nu ɛna wan na ɛbɛgyi attitude (Oh Lord Of Mercy) 2×

[Chorus] Cos nobody no know
Nobody no know
Nobody no know
Knows tomorrow 2×

[Verse 2] Hustler never envy another man (No)
Hustler never envy another soul
Cuz you never know what ever Jah plan
But unuh ah go reap whatever yah sow
And then be happy fi the people who succeed
Because everything that you wish fi dem the same you receive
Karma is a man you can’t deceive
Success Is the state of mind don’t be caught up in greed
No matter what you do, the rich man dies
No matter what you say, the poor man dies too
We are hustling but for a while
Some day we ah go fade away

[Hook] Sɛ me de mi ti bo bom na sɛ one day miyɛ yie a
Na sɛ one day miyɛ yie a
Wan na mɛdɔ nu ɛna wan na ɛbɛgyi attitude (Oh Lord Of Mercy) 2×

[Chorus] Cos nobody no know
Nobody no know
Nobody no know
Knows tomorrow 2×

Anyway,

Weytin be my own
Am not in this alone
Because somebody e dey sweat for the air condition e be loan he dey owe

[Hook] Sɛ me de mi ti bo bom na sɛ one day miyɛ yie a
Na sɛ one day miyɛ yie a
Wan na mɛdɔ nu ɛna wan na ɛbɛgyi attitude

StoneGod again

Ghana Music

Premiere online Mag for daily coverage of Latest Ghanaian music videos, news, reviews, biographies, interviews, photos & more! Download/stream new songs.

Related Articles

Leave a Reply

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.

2024 Week 12: Ghana Music Top 10 Countdown