
Song: Ee Mana
Artiste: Double
Album:
Play and Sing Along
Audio clip: Adobe Flash Player (version 9 or above) is required to play this audio clip. Download the latest version here. You also need to have JavaScript enabled in your browser.
INTRO
Kill de mental (2x)
Double on de mic again oo ah
CHORUS
(Yea) I say come to de party yea
If u want am better we go give it to u hot yea (aa)
I say come to de party yea
If u want am better we go give it to u hot yea eh eh mamaaa
Ee mana mana (ee eh)
Ee mana mana (ee eh)
Ma paddy mana mana (ee eh) 2x
Ma baby mana mana
Ee mana mana (ee eh)
Ee mana mana (ee eh)
Ma people mana mana (ee eh)
Ma fans ee manaa
VERSE 1
What we dey talk talk
Be sey de party dey jam jam
Champagne and thing we dey pop pop
If u wants to join me grab ur glass and feel free
Fresh boy with ma locks up
When I drop on de beat e be non-stop
Me no nwom ahyƐ m’ano tesƐ pͻmpͻ
So grab ur partner take am to de dance floor
Ash men tell dem something
Make de people overstand waitn we try to talking
E be like sey dem no get am well so cash make u punch me
Make I sing am again
Make I make I roll am again is Double Double come again
Stay Jay se shashi wowo
Double se loko loko
Ruff-N-Smooth se Ɛhyehye me moko enƐ lƐ onaa mpo
Make we collabo and contribute
Cos Double dey come throw some party oo
Party innade daadi… (Party innade daadi)
Kamashi kamashi Allah kamashi
Whether rain or shine oo
Party innade daadi… (Party innade daadi)
Hey! Hire we no mamborola
Hire hire we no dey mamborola
Hire we no mamborola
Hire hire we no dey mamborola
Derio karakupe
Kia ora tekero mamaa aa
Hey everybody just shout hey
everybody just talk sey Double dey
Then guero guero common guero guero
Tekero mama
CHORUS
(Yea) I say come to de party yea
If u want am better we go give it to u hot yea (aa)
I say come to de party yea
If u want am better we go give it to u hot yea eh eh mamaaa
Ee mana mana (ee eh)
Ee mana mana (ee eh)
Ma paddy mana mana (ee eh) 2x
Ma baby mana mana
Ee mana mana (ee eh)
Ee mana mana (ee eh)
Ma people mana mana (ee eh)
Ma fans ee manaa
| < Prev | Next > |
|---|







myZongo.com
StyleAfrique.com
By submitting your comments we reserve the right, to change, modify, add, or delete your comments at any time without further notice. Comments expressed here are those of the writers and do not reflect those of Ghana Music. Ghana Music accepts no responsibility legal or otherwise for the accuracy of its content. However, offensive comments shall not be tolerated and will be deleted once it comes to our attention.