Song: I Dey Mad
Artiste:
R2Bees
Album:
Da Revolution

I dey mad oo

Its Melody,
U know its Mugeez.
And how can it be done without Paedae when is R2BEEZ.

Verse 1 (Mugeez)

I dey mad ooo!
I de go crazy.
I de madd oo!
Because she moving too sexy.

Met this gal up in da club wey I hook up ask inn name ooo,
She de move too sexy with da body wey she don mentain ooo,
AFRICAN lady as a dey touch she no de complain ooo,
Make we do some dancing wey she throw that thing pun me,
She de make I de go, (because of that thing ooo.)
She de make I de go crazy, (wey I de luv that body shape ooo.)
She de make I de go, (because of that thing oo)
She de make I de go crazy, (wey I de luv that body shape ooo.)

Chorus:

Now swing for me, (Ma AFRICAN lady)
Bring it on me, (cos I dey like how u wind it)
Swing for me, (ma AFRICAN lady)
Bring it on me, (cos I dey like how u wind it)

Ghana baby ooo,  Ghana baby ooo.
Naija lady ooo, Naija lady ooo.
Oyibo baby ooo, oyibo baby ooo.
I say come and swing that thing for me.

Yoo, Ghana baby ooo,
Naija lady ooo, Naija lady ooo,
Oyibo baby ooo, oyibo baby ooo.

I say come and swing that thing for me.
Come and swing that thing for me.
Come and swing that thing for me.

UNDER

Yo!
Luv da way da gals look sexy,
Up in da club luv da wat dem wind it,
Na inn I see de make ma head go crazy,
Wow, what a beautiful lady,
She dance like Shakira and Beyonce,
Up in da club busy body,
Black woman u look so hotter,
Whether u be Ghanaian or from Naija,
shake what u got from mama,
shake for your man make e feel better,
I say body no be fire wood,
Swing make I feel u,
AFRICAN black woman ur so cool,
Baby gal come and swing,
1 step 2 steps do your thing,
Your style de make ma eye blink,
I swear to GOD tonight we don go sin,
Baby gal come and swing,
I say 1 step 2 steps do your thing,
Your style de make ma eye de blink,
I swear to GOD tonight we don go sin.

Chorus

Now swing for me, ( ma AFRICAN lady)
bring it on me, ( cos I dey like how you wind it)
Swing for me, ( ma AFRICAN lady)
bring it on me, (cos I dey like how you wind it)

She de make I de go, (because of that thing ooo)
She de make I de go crazy, (way I de luv that body shape oo)
she de make I de go, ( because of that thing oo)
She de make I de go crazy,( way I de luv that body shape ooo)

Now swing for me, ( ma AFRICAN lady)
Bring it on me, ( cos I dey like how you wind it)
Swing for me, ( ma AFRICAN lady)
Bring it on me, ( cos I dey  like how you wind it)

Outro: by PAEDAE

Yeahh!

Thank you beautiful ladies for showing up,
Its R2BEES,
We r out of here,
Peace!

Related: